Difference between revisions of "fast fast"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''fast'' ===Pronunciation=== * fâst fâst <sm2>Pcm-ng-fast fast.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-fast fast.m.ogg</sm2> ===Adverb=== Na when p...") |
(No difference)
|
Revision as of 16:08, 21 December 2020
Naija
Etymology
From:English fast
Pronunciation
- fâst fâst
Adverb
Na when person abi someting no dey waste time
- I no dey like Okada wey dey slow for road, I like dem to waka fast fast. — (NSC_Legbeti_2020, I like fast bikes. I hate it when they are slow.)
- I dey pray make my millions arrive fast fast. — (NSC_Legbeti_2020, I want to be a million badly.)
Synonym
Translation
- English: Quickly