Difference between revisions of "mind"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''mind'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * máìnd |
<sm2>Pcm-ng-mind.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mind.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mind.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mind.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 3331 | * Frequency in raw corpus: 3331 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 116 | * Frequency rank in raw corpus: 116 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na say person get courage and fit do strong ting | |
− | + | # Na to do ting togeda | |
− | + | # Na dat part of person body wey e take dey tink tings. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}} |
− | # | + | #:* {{ux|dv|We go get clean '''mind'''. |(jw__39717, __no translation__)}} |
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|We go get clean '''mind'''. |(jw__39717, __no translation__)}} | ||
# det (frequency:184) | # det (frequency:184) | ||
#: {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}} | ||
# nmod (frequency:114) | # nmod (frequency:114) | ||
− | |||
#: {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men are different.)}} | #: {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men are different.)}} | ||
# cc (frequency:22) | # cc (frequency:22) | ||
Line 51: | Line 38: | ||
#: {{ux|dv|E arrange dem well, give dem peace, and one '''mind'''.— Deut. |(jw__17399, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|E arrange dem well, give dem peace, and one '''mind'''.— Deut. |(jw__17399, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one '''mind'''. |(jw__32685, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one '''mind'''. |(jw__32685, __no translation__)}} | ||
− | + | * Na to speak or do tings wit unity. | |
#: {{ux|dv|E sey any kingdom wey no get one '''mind''', go fall. |(jw__2589, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|E sey any kingdom wey no get one '''mind''', go fall. |(jw__2589, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Our Memorial dey show sey all of us get one '''mind'''. |(jw__12302, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Our Memorial dey show sey all of us get one '''mind'''. |(jw__12302, __no translation__)}} | ||
# conj (frequency:3) | # conj (frequency:3) | ||
− | #: {{ux|dv|''' | + | * Na for person to face wetin concern am leave oder people matter. |
− | #: {{ux|dv|Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389 | + | #:* {{ux|dv| I beg leave my daughter make yoy '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)}} |
− | + | * Na to pack person energy put for oder tings. | |
+ | #: {{ux|dv|Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}} | ||
+ | |||
#: {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}} | ||
− | + | #: {{ux|dv|Di training for Karate no be for physical defence only, but for '''mind''' |(bbc__39106, )}} | |
− | + | * Na for person to have courage. | |
− | #: {{ux|dv|Di training for Karate no be for physical defence only, but for '''mind''' |(bbc__39106, | + | #: {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}} |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[church mind]], | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[eye]], [[liver]], |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''opinion'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Na make person no pay attention to person or someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no '''mind''' who im be. |(NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}} | |
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[no send]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''disregard or ignore'' |
Revision as of 18:04, 10 February 2021
Naija
Etymology
From: English mind
Pronunciation
- máìnd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 31
- Frequency rank in NSC treebank: 341
- Frequency in raw corpus: 3331
- Frequency rank in raw corpus: 116
Noun
- Na say person get courage and fit do strong ting
- Na to do ting togeda
- Na dat part of person body wey e take dey tink tings.
- Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life. — (NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
- We go get clean mind. — (jw__39717, __no translation__)
- det (frequency:184)
- Help us to fit get one mind. — (jw__13797, __no translation__)
- Nothing sweet pass one mind, — (jw__27456, __no translation__)
- nmod (frequency:114)
- But men mind dey different. — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men are different.)
- cc (frequency:22)
- Make we use all our heart and mind — (jw__23352, __no translation__)
- To serve God with im heart and mind, — (jw__37767, __no translation__)
- dep (frequency:16)
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694, __no translation__)
- Dem dey do wetin dia mind tok — (bbc__28758, __no translation__)
- amod-cc (frequency:12)
- We fit get love and better mind like Jonathan? — (jw__16704, __no translation__)
- Una no go come dey use better mind and clean mind follow Christ.’— 2 Cor. — (jw__2106, __no translation__)
- cc-det (frequency:6)
- E arrange dem well, give dem peace, and one mind.— Deut. — (jw__17399, __no translation__)
- If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one mind. — (jw__32685, __no translation__)
- Na to speak or do tings wit unity.
- E sey any kingdom wey no get one mind, go fall. — (jw__2589, __no translation__)
- Our Memorial dey show sey all of us get one mind. — (jw__12302, __no translation__)
- conj (frequency:3)
- Na for person to face wetin concern am leave oder people matter.
- I beg leave my daughter make yoy 'mind your own business. — (NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)
- Na to pack person energy put for oder tings.
- Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport. — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
- No mind anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. — (bbc__5411, __no translation__)
- Di training for Karate no be for physical defence only, but for mind — (bbc__39106, )
- Na for person to have courage.
- He kill big snake, him really get mind I beg. — (NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: opinion
Verb
- Na make person no pay attention to person or someting.
- Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be. — (NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
- No mind am. — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
- My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather. — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
Synonyms
Translations
- English: disregard or ignore