Difference between revisions of "about"
Line 18: | Line 18: | ||
:*{{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}} | :*{{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, | + | :*{{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)}} |
− | :*{{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday | + | :*{{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)}} |
− | :*{{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, | + | :*{{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, The discussion is about the money!)}} |
− | :*{{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is | + | :*{{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who exactly is this Barrabbas that is generating much controversy among those people?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:31, 1 March 2021
Naija
Etymology
From: English about
Pronunciation
- əˈbaʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 114
- Frequency rank in NSC treebank: 125
- Frequency in raw corpus: 6819
- Frequency rank in raw corpus: 61
Preposition
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.
- Na im di programe dey all about. — (BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)
- For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. — (bbc__51370, At the summit, President Buhari spoke on issues as poverty, xenophobia, and climate change.)
- As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, Even though I am now grown-up, my mother still shares my childhood experiences as though I were just a little child.)
- Na di money we dey talk about o! — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, The discussion is about the money!)
- Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef? — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who exactly is this Barrabbas that is generating much controversy among those people?)
Synonyms
- concern
Translations
- English: about