Difference between revisions of "jor"

Line 9: Line 9:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Sey dem tell person please.
+
# Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
:* {{ux|dv|I don comot '''jor'''.| Egbokhare_2020,Please I am leaving.)}}
+
#:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}}
:* {{ux|dv|'''Jor''', help me wit di cup.|NSC_2020, Please, help me with the cup.)}}
+
#:* {{ux|dv| ehen  how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
 +
# Word wey person dey take beg make person do someting.
 +
#:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You go fit
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[abeg]]
+
* [[abeg]], [[abegi]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[comot]]
 
* [[comot]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''please''
 
* English: ''please''
 
 
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===

Revision as of 11:54, 8 June 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba jọr.

Pronunciation

  • dʒɔ̌

Play Play

Adverb

  1. Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
    • You still dey drag leg, I don comot jor.  — (Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
    • {{ux|dv| ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
  2. Word wey person dey take beg make person do someting.
    • Jor, bring dat cup wey dey ontop table.  — (NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)
    • {{ux|dv| You go fit

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: please

Interjection

jor: no definition, please -- Definition in Naija?

  • Jor!  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)
  • Haba jor!  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)

Synonyms

Translation

  • English: exclamation