Difference between revisions of "jor"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
# Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk. | # Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk. | ||
#:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}} | #:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.) | + | #:* {{ux|dv| ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}} |
# Word wey person dey take beg make person do someting. | # Word wey person dey take beg make person do someting. | ||
#:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}} | #:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}} |
Revision as of 11:54, 8 June 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba jọr.
Pronunciation
- dʒɔ̌
Adverb
- Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
- You still dey drag leg, I don comot jor. — (Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
- ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor. — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
- Word wey person dey take beg make person do someting.
- Jor, bring dat cup wey dey ontop table. — (NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)
- {{ux|dv| You go fit
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: please
Interjection
jor: no definition, please -- Definition in Naija?
- Jor! — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)
- Haba jor! — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)
Synonyms
Translation
- English: exclamation