Difference between revisions of "shine teeth"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''shine'' and ''teeth'' | From: English ''shine'' and ''teeth'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * ʃáìn tì: | + | * ʃáìn tì:t |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-shine teeth.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-shine teeth.m.ogg</sm2> |
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
− | Mouth dey be like sey person want laugh. | + | * Mouth dey be like sey person want laugh. |
:* {{ux|dv| Small pikin dey like to dey '''shine teeth''' wey dey never get|( NSC_Olukyode.S.M_2020, Babies love to smile, showing off their toothless gums.)}} | :* {{ux|dv| Small pikin dey like to dey '''shine teeth''' wey dey never get|( NSC_Olukyode.S.M_2020, Babies love to smile, showing off their toothless gums.)}} | ||
:* {{ux|dv| If your teeth no white, to dey '''shine teeth''' go dey fear you.|(NSC_Olukyode.S.M_2020, When your teeth are not white, smiling becomes difficult. )}} | :* {{ux|dv| If your teeth no white, to dey '''shine teeth''' go dey fear you.|(NSC_Olukyode.S.M_2020, When your teeth are not white, smiling becomes difficult. )}} |
Revision as of 15:20, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English shine and teeth
Pronunciation
- ʃáìn tì:t
Verb Phrase
- Mouth dey be like sey person want laugh.
- Small pikin dey like to dey shine teeth wey dey never get — ( NSC_Olukyode.S.M_2020, Babies love to smile, showing off their toothless gums.)
- If your teeth no white, to dey shine teeth go dey fear you. — (NSC_Olukyode.S.M_2020, When your teeth are not white, smiling becomes difficult. )
Synonym
Antonym
Translation
- English: smile