Difference between revisions of "again"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
Na as someting wey de don do before come [[happen]] [[anoder]] time. | Na as someting wey de don do before come [[happen]] [[anoder]] time. | ||
− | :*{{ux|dv| | + | :*{{ux|dv|Abeg no shoot di knockout '''again''', e be like sey na bomb.|(NSC_Abonyi_2021, Please stop shooting the firecracker; sounds like bomb.)}} |
:*{{ux|dv|Use plastic '''again''' and '''again''' ! |(bbc__3668, Recycle plastics.)}} | :*{{ux|dv|Use plastic '''again''' and '''again''' ! |(bbc__3668, Recycle plastics.)}} | ||
:*{{ux|dv|Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel '''again''', |(ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)}} | :*{{ux|dv|Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel '''again''', |(ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)}} |
Revision as of 16:00, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English again
Pronunciation
- əˈgɛn
Adverb
Na as someting wey de don do before come happen anoder time.
- Abeg no shoot di knockout again, e be like sey na bomb. — (NSC_Abonyi_2021, Please stop shooting the firecracker; sounds like bomb.)
- Use plastic again and again ! — (bbc__3668, Recycle plastics.)
- Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel again, — (ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)
Translations
- English: again