Difference between revisions of "touch"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tɔ́tʃ |
<sm2>Pcm-ng-touch.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-touch.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-touch.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-touch.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # For person body to meet wit anoder person own. |
#:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demselves anyhow, e no wrong. |(NSC_Legbeti_2021. A couple is free to engage in all kinds of romance.)}} | #:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demselves anyhow, e no wrong. |(NSC_Legbeti_2021. A couple is free to engage in all kinds of romance.)}} | ||
− | #: | + | #: {{ux|dv|Some women ehen, once dem husband '''touch''' dem like dis, na belle straight.|(NSC_Legbeti_2021. Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)}} |
− | # | + | # Make person try beat or try start fight with anoder person. |
#:* {{ux|dv|No '''touch''' that pikin otherwise you go see my red eye! |(NSC_Legbeti_2021. Dont think of beating that child or you will have me to contend with.)}} | #:* {{ux|dv|No '''touch''' that pikin otherwise you go see my red eye! |(NSC_Legbeti_2021. Dont think of beating that child or you will have me to contend with.)}} | ||
#:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | #:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | ||
Line 26: | Line 19: | ||
#:* {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}} | #:* {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}} | ||
#: {{ux|dv|If you '''touch''' stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)}} | #: {{ux|dv|If you '''touch''' stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)}} | ||
− | # | + | # When someting person talk or wey happen fit melt person heart. |
#:* {{ux|dv|De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)}} | #:* {{ux|dv|De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)}} | ||
#:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart, |(jw__37097. This one will help us melt their hearts.)}} | #:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart, |(jw__37097. This one will help us melt their hearts.)}} | ||
#:* {{ux|dv|This miracle '''touch''' many people wey see am. |(jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)}} | #:* {{ux|dv|This miracle '''touch''' many people wey see am. |(jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)}} | ||
− | # | + | # When someting fit disturb wetin go fit happen. |
#:* {{ux|dv|no '''touch''' our peace, ''say no to violence'.' |(bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)}} | #:* {{ux|dv|no '''touch''' our peace, ''say no to violence'.' |(bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)}} | ||
#:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317. So as to avoid distruption.)}} | #:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317. So as to avoid distruption.)}} | ||
− | # | + | # When dem dey play or tamper wit someting. |
#:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}} | #:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}} | ||
#:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}} | #:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}} | ||
− | # Na to dey play | + | # Na to dey play wit someting. |
#:* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|He has lost his sanity.}} | #:* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|He has lost his sanity.}} | ||
#:* {{ux|dv|Di wire dey touch. Im head dey '''touch'''.|Egbokhare_2020. He is suffering from mental issues.}} | #:* {{ux|dv|Di wire dey touch. Im head dey '''touch'''.|Egbokhare_2020. He is suffering from mental issues.}} | ||
+ | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[touch touch]] | *[[touch touch]] |
Revision as of 16:24, 7 July 2021
Naija
Etymology
- From: English touch
Pronunciation
- tɔ́tʃ
Verb
- For person body to meet wit anoder person own.
- Husband and wife fit touch demselves anyhow, e no wrong. — (NSC_Legbeti_2021. A couple is free to engage in all kinds of romance.)
- Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight. — (NSC_Legbeti_2021. Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
- Make person try beat or try start fight with anoder person.
- No touch that pikin otherwise you go see my red eye! — (NSC_Legbeti_2021. Dont think of beating that child or you will have me to contend with.)
- Touch me, and you go know! — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
- Na for person or someting to meet wit anoder ting.
- No touch your radio o. — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
- If you touch stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o! — (NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)
- When someting person talk or wey happen fit melt person heart.
- De beggar talk wetin touch me. — (NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)
- This one go help us touch their heart, — (jw__37097. This one will help us melt their hearts.)
- This miracle touch many people wey see am. — (jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)
- When someting fit disturb wetin go fit happen.
- no touch our peace, say no to violence'.' — (bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)
- So as to avoid tori wey dey touch. — (bbc__9317. So as to avoid distruption.)
- When dem dey play or tamper wit someting.
- I go tell Oga say you don dey touch company money. — (I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
- To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch. — (bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)
- Na to dey play wit someting.
- Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch. — He has lost his sanity.
- Di wire dey touch. Im head dey touch. — Egbokhare_2020. He is suffering from mental issues.
Related forms
Synonyms
Translations
- English: physical contact