Difference between revisions of "up"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-up.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-up.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-up.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-up.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
− | #When someting dey top | + | #When someting dey top, no be bottom. |
#:* {{ux|dv|our own house na im dey '''up''', no be down. |(NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)}} | #:* {{ux|dv|our own house na im dey '''up''', no be down. |(NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dey always carry wetin dey '''up''' comot first before you carry from under. |(NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)}} | #:* {{ux|dv|Dey always carry wetin dey '''up''' comot first before you carry from under. |(NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)}} | ||
− | # | + | #When person or matter dey move from one place to anoder. |
#:* {{ux|dv|Men dey cheat '''up''' and down. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} | #:* {{ux|dv|Men dey cheat '''up''' and down. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} | ||
#:* {{ux|dv|E go dey waka '''up''', and down. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}} | #:* {{ux|dv|E go dey waka '''up''', and down. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}} | ||
====Adverb==== | ====Adverb==== | ||
− | # | + | #When person stand. |
#:* {{ux|dv|Learn to dey stand '''up''' make your elders dey siddon. |(NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)}} | #:* {{ux|dv|Learn to dey stand '''up''' make your elders dey siddon. |(NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)}} | ||
− | # | + | #Make person talk as if someting don complete. |
#:* {{ux|dv|Babe, what '''up''' now? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)}} | #:* {{ux|dv|Babe, what '''up''' now? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dat one na fuck '''up''' o. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)}} | #:* {{ux|dv|Dat one na fuck '''up''' o. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)}} | ||
#:* {{ux|dv|So what's '''up''' now? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)}} | #:* {{ux|dv|So what's '''up''' now? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)}} | ||
#:* {{ux|dv|Guy, what's '''up''' now? |(NST_cleaned__35492, __no translation__)}} | #:* {{ux|dv|Guy, what's '''up''' now? |(NST_cleaned__35492, __no translation__)}} | ||
− | #When things or people follow each other one by one. | + | #When things or people carry follow each other one by one. |
#:* {{ux|dv|See as pipo line '''up''' wey wan enta Nike shop. |(bbc__102467, See the )}} | #:* {{ux|dv|See as pipo line '''up''' wey wan enta Nike shop. |(bbc__102467, See the )}} | ||
#:* {{ux|dv|Tell dem to line '''up''' enter here. |(NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)}} | #:* {{ux|dv|Tell dem to line '''up''' enter here. |(NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)}} |
Revision as of 17:43, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English up
Pronunciation
- ừp
Preposition
- When someting dey top, no be bottom.
- our own house na im dey up, no be down. — (NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)
- Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under. — (NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)
- When person or matter dey move from one place to anoder.
- Men dey cheat up and down. — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
- E go dey waka up, and down. — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)
Adverb
- When person stand.
- Learn to dey stand up make your elders dey siddon. — (NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)
- Make person talk as if someting don complete.
- Babe, what up now? — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)
- Dat one na fuck up o. — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)
- So what's up now? — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)
- Guy, what's up now? — (NST_cleaned__35492, __no translation__)
- When things or people carry follow each other one by one.
- See as pipo line up wey wan enta Nike shop. — (bbc__102467, See the )
- Tell dem to line up enter here. — (NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)
Antonyms
Translations
- English: