Difference between revisions of "afamako"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make person dey do wey gain no dey. | |
− | + | :*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|(NSC_Legbeti_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the pay is poor but I will keep the job.)}} | |
− | |||
#:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}} | #:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}} | ||
Line 19: | Line 18: | ||
* [[busybody]], [[aproko]] | * [[busybody]], [[aproko]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''A poorly remunerated job'' | + | * English: ''A poorly remunerated job'' |
Revision as of 22:37, 17 July 2021
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àfámàkò
Adjective
- Make person dey do wey gain no dey.
- Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down. — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
- I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do. — (NSC_Legbeti_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
- Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am. — (NSC_Legbeti_2020. I know the pay is poor but I will keep the job.)
- You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do? — (NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)
Synonyms
Translations
- English: A poorly remunerated job