Difference between revisions of "awuf"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Usage) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Wetin person no pay for [[atall]] or pay reach di real price before im get am. |
:* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)}} | :* {{ux|dv|'''Awuf''' dey run belle o. |(Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)}} | ||
:* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)}} | :* {{ux|dv|We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na '''awuf''' now o. we go pay Oga?. |(NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)}} |
Revision as of 10:00, 18 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àwûf
Noun
- Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
- Awuf dey run belle o. — (Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)
- We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?. — (NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
- I don learn not to do awuf with my yam. — (katakata__1001. I no longer do a giveaway with my yams)
- Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. — (NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)
Synonyms
Translations
- English: giveaways, freebies
Adjective
- Na when someting plenty yanfufanfu throwey
- Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish. — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)
- No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party. — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)
synonyms
Translations
- English: giveaway, bonus