Difference between revisions of "chuk"

Line 12: Line 12:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Sey someting fit enter someting or somewhere.
+
# Make person force someting enter someting or somewhere.
:*{{ux|dv|As e use knife '''chuk''' me, I no fit do anything again.” |(jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)}}
+
#:*{{ux|dv|As e use knife '''chuk''' me, I no fit do anything again.” |(jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)}}
:*{{ux|dv|I fit '''chuk''' you hand o! |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can really stab you!)}}
+
#:*{{ux|dv|I fit '''chuk''' you hand o! |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can really stab you!)}}
:*{{ux|dv|Di way [[diboy]] dey '''chuk''' chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry [[belle]] come meet am one day one day. |(NSC_Abonyi_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if perchance all the girls become pregnant for him.)}}
+
# Make person [[nack]] person
 +
#:*{{ux|dv|Di way [[diboy]] dey '''chuk''' chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry [[belle]] come meet am one day one day. |(NSC_Abonyi_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if perchance all the girls become pregnant for him.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 02:35, 22 July 2021

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃûk

Play Play

Verb

  1. Make person force someting enter someting or somewhere.
    • As e use knife chuk me, I no fit do anything again.”  — (jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)
    • I fit chuk you hand o!  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can really stab you!)
  2. Make person nack person
    • Di way diboy dey chuk chikito dey go e name go become chuks when all of dem go carry belle come meet am one day one day.  — (NSC_Abonyi_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if perchance all the girls become pregnant for him.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: stab, copulate