Difference between revisions of "wetin"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From ''unknown'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 12:18, 26 July 2021
Naija
Etymology
From unknown
Pronunciation
- wétìn
Pronoun
- Word wey de dey use ask question about someting or person.
- Wetin im do? — (NST_cleaned__10318, What did he do?)
- Wetin xenophobia mean, how e take start? — (bbc__99595, What is the meaning of xenophobia and how did it began?)
- Na word wey de dey use to talk about someting.
- Use map, or wetin dem dey call GPS. — (jw__38457, Use a map, or what is called a GPS.)
- E no know wetin to do. — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__82, He didn't know what to do.)
- Na im be di wetin people dey do now aha. — (NST_cleaned__6938, This is what is done by people now.)
Translations
- English: what