Difference between revisions of "fukufuku"

Line 16: Line 16:
 
   
 
   
 
===Noun===
 
===Noun===
*Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]]
+
# Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]]
:* Go look [[fuku]]
+
#:* Go look [[fuku]]
 +
# Wetin be
  
 
===Translation===
 
===Translation===

Revision as of 15:26, 1 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

from Yoruba fùkú

Pronunciation

  • fùkùfùkù

Play Play

Definition

  • Someting wey soft as polyfoam.


Noun

  1. Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat
  2. Wetin be

Translation

English: Lung

Adjective

  • Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
  • Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am .  — (NSC_Tella_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)
  • Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well.  — (NSC_2021, The bread sold at the shop by the junction is really soft.)


Translations

  • English: spongy , soft