Difference between revisions of "matching"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Di way wey tings join join
+
# Di way wey tings join join
:* {{ux|dv| Una don dey do '''matching'''. |(NSC_2021, You guys are all behaving in unison.)}}
+
#:* {{ux|dv| Una don dey do '''matching'''. |(NSC_2021, You guys are all behaving in unison.)}}
:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}}
+
#:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}}
 
+
# Beat wey dem beat person
 +
#:* {{ux|dv| Bros, better '''matching''' na im de [[match]] dat guy. |(NSC_2021, Bro, they really beat that guy.
 +
#:* {{ux|dv| If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, '''matching''' go follow you reach house.|NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave there with injuries.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:''unison''
+
* English:''unison'', ''beating''

Revision as of 14:12, 2 August 2021

Naija

Etymology

From English matching

Pronunciation

  • máʧìŋ

Play


Noun

  1. Di way wey tings join join
    • Una don dey do matching.  — (NSC_2021, You guys are all behaving in unison.)
    • No be because two of una dey di same class una go wear matching.  — (NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)
  2. Beat wey dem beat person
    • {{ux|dv| Bros, better matching na im de match dat guy. |(NSC_2021, Bro, they really beat that guy.
    • If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, matching go follow you reach house.  — NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave there with injuries.)

Translations

  • English:unison, beating