Difference between revisions of "sabi person"

Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[sabiperson]]
 
* [[sabiperson]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Portuguese ''sabir'' and English ''person''
+
From Portuguese: ''sabir'' and English ''person''
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 18: Line 17:
 
:* {{ux|dv| Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make [[tata]] dey die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)}}
 
:* {{ux|dv| De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time)}}.
 
:* {{ux|dv| De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time)}}.
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: '' expert ''
 
* English: '' expert ''

Revision as of 19:20, 3 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From Portuguese: sabir and English person

Pronunciation

  • ˈsàbípɛ́sɪ̌n

Play Play

Noun

  • Person wey be sey e know about someting well well.
  • Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make tata dey die.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)
  • De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time).

Translations

  • English: expert