Difference between revisions of "sabi person"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
* Person wey be sey e know about someting well well. | * Person wey be sey e know about someting well well. | ||
:* {{ux|dv| Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make [[tata]] dey die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)}} | :* {{ux|dv| Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make [[tata]] dey die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time)}} | + | :* {{ux|dv| De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time.)}} |
+ | ===Related form=== | ||
+ | * [[sabi]], [[sabipeople]], [[sabisabi]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: '' expert '' | * English: '' expert '' |
Revision as of 19:36, 3 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From Portuguese: sabir and English person
Pronunciation
- ˈsàbípɛ́sɪ̌n
Noun
- Person wey be sey e know about someting well well.
- Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make tata dey die. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)
- De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time.)
Related form
Translations
- English: expert