Difference between revisions of "touch"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person body meet wit anoder person own. | + | # Make person carry im hand go meet anoder person body |
− | :* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demsef anyhow, e no wrong. |(NSC_Legbeti_2021, A couples are free to engage in all kinds of romance.)}} | + | #:* {{ux|dv| No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| If you '''touch''' stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_Legbeti_2021, If you touch a hot stove, you will burn your hand.)}} | |
− | + | # Make person body meet wit anoder person own. | |
− | :* {{ux|dv|No '''touch''' dat pikin if not you go see my red eye! |(NSC_Legbeti_2021, Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)}} | + | #:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demsef anyhow, e no wrong. |(NSC_Legbeti_2021, A couples are free to engage in all kinds of romance.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | + | #* {{ux|dv| Some women ehen, once dem husband '''touch''' dem like dis, na belle straight.|(NSC_Legbeti_2021, Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)}} |
− | + | # Make person try beat or try start fight with anoder person. | |
− | + | #:* {{ux|dv|No '''touch''' dat pikin if not you go see my red eye! |(NSC_Legbeti_2021, Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | |
− | + | # Make person talk someting wey fit dey do person [[church mind]] one kind kind. | |
− | :* {{ux|dv| De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021, The beggar's tale broke my heart.)}} | + | #:* {{ux|dv| De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021, The beggar's tale broke my heart.)}} |
− | :* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}} | + | #:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}} |
− | + | # Make someting fit scatter someting. | |
− | :* {{ux|dv|No '''touch''' our peace, say no to violence. |(bbc__97092, Do not disturb the peace, avoid violence.)}} | + | #:* {{ux|dv|No '''touch''' our peace, say no to violence. |(bbc__97092, Do not disturb the peace, avoid violence.)}} |
− | :* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}} | + | #:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}} |
− | + | # Make person dey play or carry someting wey e no suppose take. | |
− | :* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(NSC_2021, I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}} | + | #:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(NSC_2021, I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}} |
− | :* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573, Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}} | + | #:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573, Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}} |
− | + | # Make person [[craze]]. | |
− | :* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|(NSC_2021,He has lost his sanity.}} | + | #:* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|(NSC_2021,He has lost his sanity.}} |
− | :* {{ux|dv|Di wire dey touch. Im head dey '''touch'''.|(Egbokhare_2020, He is suffering from mental issues.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di wire dey touch. Im head dey '''touch'''.|(Egbokhare_2020, He is suffering from mental issues.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[touch touch]] | *[[touch touch]] |
Revision as of 12:08, 5 August 2021
Naija
Etymology
From English: touch
Pronunciation
- tɔ̂tʃ
Verb
- Make person carry im hand go meet anoder person body
- No touch your radio o. — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
- If you touch stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! — (NSC_Legbeti_2021, If you touch a hot stove, you will burn your hand.)
- Make person body meet wit anoder person own.
- Husband and wife fit touch demsef anyhow, e no wrong. — (NSC_Legbeti_2021, A couples are free to engage in all kinds of romance.)
- Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight. — (NSC_Legbeti_2021, Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
- Make person try beat or try start fight with anoder person.
- No touch dat pikin if not you go see my red eye! — (NSC_Legbeti_2021, Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)
- Touch me, and you go know! — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
- Make person talk someting wey fit dey do person church mind one kind kind.
- De beggar talk wetin touch me. — (NSC_Legbeti_2021, The beggar's tale broke my heart.)
- This one go help us touch their heart. — (jw__37097, This one will help us melt their hearts.)
- Make someting fit scatter someting.
- No touch our peace, say no to violence. — (bbc__97092, Do not disturb the peace, avoid violence.)
- So as to avoid tori wey dey touch. — (bbc__9317, So as to avoid disruption.)
- Make person dey play or carry someting wey e no suppose take.
- I go tell Oga say you don dey touch company money. — (NSC_2021, I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
- To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch. — (bbc__80573, Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)
- Make person craze.
- Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch. — (NSC_2021,He has lost his sanity.
- Di wire dey touch. Im head dey touch. — (Egbokhare_2020, He is suffering from mental issues.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: touch,disrupt, crazy