Difference between revisions of "paddy paddy"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''buddy'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pàdí pàdí | * pàdí pàdí |
Revision as of 12:16, 15 August 2021
Naija
Etymology
From English: buddy
Pronunciation
- pàdí pàdí
Noun
- Friends wey be like 5&6.
- Dat girl na my paddy paddy since when we small. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That girl is my childhood friend.)
- Na paddy paddy dem be before man scatter dem. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, They were close friends before they got seperated by a man.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: bosom friend