Difference between revisions of "white"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Colour wey bright [[wellwell]] | * Colour wey bright [[wellwell]] | ||
+ | :* {{ux|dv| Put '''white''' paint for di wall, but na black gate you go put. |(NSC_2021, Paint the wall white, but paint the gate black.)}} | ||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[black]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''white'' | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * As someting take bright reach. | ||
:* {{ux|dv| Women dey like wear '''white''' on deir wedding day. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Women love to wear white on their wedding day.)}} | :* {{ux|dv| Women dey like wear '''white''' on deir wedding day. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Women love to wear white on their wedding day.)}} | ||
:* {{ux|dv| I just buy one '''white ''' lace. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I recently purchased a white lace.)}} | :* {{ux|dv| I just buy one '''white ''' lace. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I recently purchased a white lace.)}} | ||
* Wetin dey de call di color of skin of man wey fair. | * Wetin dey de call di color of skin of man wey fair. | ||
:* {{ux|dv| My grandpapa '''white''' no be small . |(NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)}} | :* {{ux|dv| My grandpapa '''white''' no be small . |(NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 14:08, 17 August 2021
Naija
Etymology
From English: white
Pronunciation
- waît
Noun
- Colour wey bright wellwell
- Put white paint for di wall, but na black gate you go put. — (NSC_2021, Paint the wall white, but paint the gate black.)
Antonyms
Translations
- English: white
Adjective
- As someting take bright reach.
- Women dey like wear white on deir wedding day. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Women love to wear white on their wedding day.)
- I just buy one white lace. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I recently purchased a white lace.)
- Wetin dey de call di color of skin of man wey fair.
- My grandpapa white no be small . — (NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)