Difference between revisions of "first"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-first.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-first.m.ogg</sm2> | ||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Make dem take position, make person come before oder people | ||
+ | :* {{ux|dv|Na me carry '''First''' for our class for dis year. |(NSC_Legbeti_2021, I took the first position in class this year.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Shola na my '''First''' wife. |(NSC_Legbeti_2021, Shola is my first wife.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Derived forms==== | ||
+ | [[first position]] | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[foremost]] | ||
+ | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[last]] | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make someting come before odas. | * Make someting come before odas. | ||
:* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}} | :* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}} | ||
− | * Make | + | * Make someting no good from beginning. |
− | |||
:* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}} | :* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}} | ||
Revision as of 18:31, 28 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English first
Pronunciation
- fɛ̂st
Noun
- Make dem take position, make person come before oder people
- Na me carry First for our class for dis year. — (NSC_Legbeti_2021, I took the first position in class this year.)
- Shola na my First wife. — (NSC_Legbeti_2021, Shola is my first wife.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Adjective
- Make someting come before odas.
- Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
- Make someting no good from beginning.
- Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. — (bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
Adverb
- Wetin suppose dey, before any oder ting go come follow.
- First boil am. — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all, boil it.)
- Dey first look who dey di door before you open am. — (NSC_Legbeti_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)
- First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)
- First of all, we no be Red Cross. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)
Relative forms
Translations
- English: foremost