Difference between revisions of "first"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
:* {{ux|dv|Shola na my '''First''' wife. |(NSC_Legbeti_2021, Shola is my first wife.)}} | :* {{ux|dv|Shola na my '''First''' wife. |(NSC_Legbeti_2021, Shola is my first wife.)}} | ||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
[[first position]] | [[first position]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Line 34: | Line 28: | ||
:* {{ux|dv|'''First''' boil am. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all, boil it.)}} | :* {{ux|dv|'''First''' boil am. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all, boil it.)}} | ||
:* {{ux|dv|Dey '''first''' look who dey di door before you open am. |(NSC_Legbeti_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)}} | :* {{ux|dv|Dey '''first''' look who dey di door before you open am. |(NSC_Legbeti_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|'''First''' | + | :* {{ux|dv|Me I for say di '''First''' ting person wey wan marry suppose do na to find wife. |(NSC_Legbeti_2021, If you wish to get married, first, look for a wife.)}} |
− | + | ||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
* [[first of all]] | * [[first of all]] | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[foremost]] | ||
+ | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[last]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''foremost'' | * English: ''foremost'' |
Revision as of 18:37, 28 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English first
Pronunciation
- fɛ̂st
Noun
- Make dem take position, make person come before oder people
- Na me carry First for our class for dis year. — (NSC_Legbeti_2021, I took the first position in class this year.)
- Shola na my First wife. — (NSC_Legbeti_2021, Shola is my first wife.)
Related forms
Adjective
- Make someting come before odas.
- Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
- Make someting no good from beginning.
- Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. — (bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
Adverb
- Wetin suppose dey, before any oder ting go come follow.
- First boil am. — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all, boil it.)
- Dey first look who dey di door before you open am. — (NSC_Legbeti_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)
- Me I for say di First ting person wey wan marry suppose do na to find wife. — (NSC_Legbeti_2021, If you wish to get married, first, look for a wife.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: foremost