Difference between revisions of "want"
(→Verb) |
|||
Line 23: | Line 23: | ||
#:* {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll be till we achieve what we want in life ?)}} | #:* {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll be till we achieve what we want in life ?)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | * [[like]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 00:32, 31 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English want
Pronunciation
- wɔ̑nt
Verb
- Make person dey feel to do someting.
- People no go read, people no want read. — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
- De no wan want work, people no wan go school. — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
- Make person like to do or get someting.
- Im no tell us since sey na student im want. — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he wanted a student.)
- Wetin God want. — (jw__40757, What God wants.)
- Police want ansa — (bbc__82775, The police officer wants an answer.)
- Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
- Na im I dey tell you sey na wetin I want now. — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's why I'm telling you, that this is what I want.)
- So I, wetin I want for you is advice. — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is an advice.)
- Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life? — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll be till we achieve what we want in life ?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: want, desire