Difference between revisions of "dudu"

Line 7: Line 7:
  
 
<sm2>Pcm-ng-dudu.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dudu.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-dudu.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-dudu.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 22:39, 6 January 2022

Naija

Etymology

From Yoruba: dudu (black)

Pronunciation

  • dúdú

Play Play

Adjective

  • Person wey im skin black well well.
  • E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no dudu like dis, deir body no dey even shake.  — (Egbokhare_2020, Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)
  • Noting do skin wey dudu. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey.  — (NSC_2021, There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)


Synonyms

Antonyms

oyibo

Translations

  • English: dark skinned