Difference between revisions of "anco"
(→Naija) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''unison'' | + | * English: ''uniform, unison'' |
Revision as of 13:38, 21 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From:English and, and company
Pronunciation
- ànkô
Noun
- disame disame cloth wey people dey wear.
- Di man and im wife wear anco. — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
- all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
- Di way wey people dey do disame disame.
- Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do anco. — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
- All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na anco tings. — (NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)
Related forms
Translations
- English: uniform, unison