Difference between revisions of "berekete"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Adverb) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
* Wetin plenty [[well well]]. | * Wetin plenty [[well well]]. | ||
:* {{ux|dv|I sure sey MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020, I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)}} | :* {{ux|dv|I sure sey MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020, I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete''. |NSC_Legbeti_2020, The new salary structure has only increased workers problem more.)}} | + | :* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete'''. |NSC_Legbeti_2020, The new salary structure has only increased workers problem more.)}} |
:* {{ux|dv|Di economy don improve now [[sotay]] money don full everywhere '''berekete'''. |(NSC_Legbeti_2020, The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)}} | :* {{ux|dv|Di economy don improve now [[sotay]] money don full everywhere '''berekete'''. |(NSC_Legbeti_2020, The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 14:04, 28 March 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- bɛ̀rɛ̀kɛ̀tɛ̀
Adverb
- Wetin plenty well well.
- I sure sey MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas. — (NSC_Legbeti_2020, I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)
- Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete. — NSC_Legbeti_2020, The new salary structure has only increased workers problem more.)
- Di economy don improve now sotay money don full everywhere berekete. — (NSC_Legbeti_2020, The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: giveaways, something in abundance