Difference between revisions of "cast"

Line 15: Line 15:
  
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
* Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
+
* Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.  
 
** {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |(NSC_2020, Sir, you have been exposed.)}}
 
** {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |(NSC_2020, Sir, you have been exposed.)}}
 
** {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, but di matter don '''cast'''. | (NSC_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}}
 
** {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, but di matter don '''cast'''. | (NSC_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}}
 +
** {{ux|dv|Dat club don '''cast''' naw. Any small team fit beat dem.|(NSC_2020, That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 11:32, 15 April 2022

Naija

Etymology

From: English cast

Pronunciation

kâst

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
    • If you no stop dis kurukere waka, I go cast you.  — (NSC_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
    • Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am.  —  (NSC_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)

Intransitive

  • Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.
    • Omo, you don cast for street.  — (NSC_2020, Sir, you have been exposed.)
    • I no know who go talk yeye talk o, but di matter don cast.  —  (NSC_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
    • Dat club don cast naw. Any small team fit beat dem.  — (NSC_2020, That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)

Related forms

casting

Translation

English exposed