Difference between revisions of "crase"

Line 13: Line 13:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey person or tings no normal.
 
* Sey person or tings no normal.
:* {{ux|dv|Dis guy dey '''crase'''. |(Egbokhare_2020, This guy is crazy.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis guy dey '''crase'''.|(Egbokhare_2020, This guy is crazy.)}}
:* {{ux|dv|Once di man don drink, e go dey do like who dey '''crase'''. |(NSC_Legbeti_2021, As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)}}
+
:* {{ux|dv|Once di man don drink, e go dey do like who dey '''crase'''.|(NSC_2021, As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 14:00, 13 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English craze

Pronunciation

  • krês

Play Play

Adjective

  • Sey person or tings no normal.
  • Dis guy dey crase.  — (Egbokhare_2020, This guy is crazy.)
  • Once di man don drink, e go dey do like who dey crase.  — (NSC_2021, As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: insanity

Noun

  • Di way wey person or someting dey do wey no normal.
  • Abi your brain don knock and you con still add crase join am?  — (katakata__85, Are you totally insane?)
  • But di year get crase.  — (katakata__85. But the year has been chaotic.)
  • E con be like sey di world done crase.  — (katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)

Synonyms

Translations

  • English: chaos, disarray