Difference between revisions of "curse"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv| Dem be people wey '''curse''' dey for their head.|(jw__29361, The crowd are accursed.)}} | #:* {{ux|dv| Dem be people wey '''curse''' dey for their head.|(jw__29361, The crowd are accursed.)}} | ||
# Talk wey person talk, sey bad ting go follo person. | # Talk wey person talk, sey bad ting go follo person. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na | + | #:* {{ux|dv| Na dat time e remove di '''curse'''. |(jw__17210, It was at that time he removed the curse.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Chief priest sey make people go wash di '''curse''' wey dey deir head for river . |( | + | #:* {{ux|dv| Chief priest sey make people go wash di '''curse''' wey dey deir head for river . |(NSC_2021, The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 14:34, 13 June 2022
Naija
Etymology
From English: curse
Pronunciation
- kɔ́s
Noun
- Someting wey no good wey dey happen to person.
- Na curse dey follow am. — ( Egbokhare_2020, He/she has been cursed.)
- Dem be people wey curse dey for their head. — (jw__29361, The crowd are accursed.)
- Talk wey person talk, sey bad ting go follo person.
- Na dat time e remove di curse. — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
- Chief priest sey make people go wash di curse wey dey deir head for river . — (NSC_2021, The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: curse
Verb
Transitive
- Make person talk bad bad someting about person.
- Why you dey curse your senior brother? — (Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)
- Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go. — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
- Make dey talk sey bad ting go follo person.
- One old mama don curse dat boy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, An old woman cursed the boy.)
Intransitive
- Sey someting na bad ting.
- Disability no be curse — (bbc__43027, My disability is not an affliction.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insult, curse