Difference between revisions of "escort"
(→Noun) |
|||
Line 25: | Line 25: | ||
* [[follow]] | * [[follow]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''to accompany | + | * English: ''to accompany, to see someone off'' |
Revision as of 11:44, 23 June 2022
Naija
Etymology
From: English escort
Pronunciation
- ɛ̀skɔ̂t
Noun
- Person wey dey follow anoder person dey waka.
- For di video, dem see one police escort car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital. — (bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when the corpse was dropped at the hospital.)
- How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State. — (bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)
Translations
- English: escort
Verb
Transitive
- Make person dey follo anoder person waka about.
- Tobe, abeg escort am go buy something for market for me. — (NSC_2021, Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)
- If I escort my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. — (NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)
Synonyms
Translations
- English: to accompany, to see someone off