Difference between revisions of "fukufuku"

Line 11: Line 11:
 
<sm2>Pcm-ng-fukufuku.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fukufuku.m.ogg</sm2>  
  
===Definition===
 
* Someting wey soft as polyfoam.
 
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]]
 
# Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]]

Revision as of 19:09, 18 September 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

from Yoruba fùkú

Pronunciation

  • fùkùfùkù

Play Play

Noun

  1. Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat
  2. Wetin soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
    • Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am .  — (NSC_Tella_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)

Translation

English: Lung, spongy

Adjective

  • Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
  • Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well.  — (NSC_2021, The bread sold at the shop by the junction is really soft.)


Translations

  • English: spongy , soft