Difference between revisions of "leak"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
#:*{{ux|dv|Abeg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_2021, Please tell him the bucket is leaking.)}} | #:*{{ux|dv|Abeg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_2021, Please tell him the bucket is leaking.)}} | ||
# Make people know wetin suppose be secret. | # Make people know wetin suppose be secret. | ||
− | #:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey [[tay]] before e dey '''leak''' |(NSC_202, | + | #:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey [[tay]] before e dey '''leak'''.|(NSC_202, Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}} |
#:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)}} | #:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)}} | ||
Revision as of 21:02, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Less di tube as di tyre sef don dey leak. — (Egbokhare_2021, Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
- Abeg tell am sey di bucket dey leak. — (NSC_2021, Please tell him the bucket is leaking.)
- Make people know wetin suppose be secret.
- For face me I face you, matter no dey tay before e dey leak. — (NSC_202, Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
- Police cancel exams sake of say dis papers leak. — (bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)
Synonyms
Translations
- English: Deflate, expose