Difference between revisions of "bang"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person [[nack]] | # Make person [[nack]] | ||
− | #:* {{ux|dv|Musa don '''bang''' di babe. |( | + | #:* {{ux|dv|Musa don '''bang''' di babe. |(Musa has had sex with the girl.)}} |
− | #:* {{ux|dv|[[Okpo]] dem dey sabi '''bang''' wellwell. |( | + | #:* {{ux|dv|[[Okpo]] dem dey sabi '''bang''' wellwell. |( Prostitutes are well skilled in love-making.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dem no dey '''bang''' for dat church hotel. |( | + | #:* {{ux|dv|Dem no dey '''bang''' for dat church hotel. |(Sex is not allowed in that church's hotel.)}} |
#Make person to fail someting [[kpatakpata]]. | #Make person to fail someting [[kpatakpata]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |( | + | #:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |(Chike failed the course terribly.)}} |
− | #:* {{ux|dv| All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |( | + | #:* {{ux|dv| All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |(All those who came for the interview failed badly.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 05:45, 10 November 2022
Naija
Etymology
From: English bang
Pronunciation
- bâŋg
Verb
- Make person nack
- Musa don bang di babe. — (Musa has had sex with the girl.)
- Okpo dem dey sabi bang wellwell. — ( Prostitutes are well skilled in love-making.)
- Dem no dey bang for dat church hotel. — (Sex is not allowed in that church's hotel.)
- Make person to fail someting kpatakpata.
- Chike bang dat course. — (Chike failed the course terribly.)
- All de people wey come for de interview bang anyhow. — (All those who came for the interview failed badly.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex, to fail at something