Difference between revisions of "crase"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 27: | Line 27: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Di way wey person or someting dey do wey no normal. | * Di way wey person or someting dey do wey no normal. | ||
− | :* {{ux|dv|Abi your brain don knock and you con still add '''crase''' join am? |(katakata__85, Are your brain cells twisted and are | + | :* {{ux|dv|Abi your brain don knock and you con still add '''crase''' join am? |(katakata__85, Are your brain cells twisted and you are now totally insane?)}} |
:* {{ux|dv|But di year get '''crase'''.|(katakata__85, But the year has been chaotic.)}} | :* {{ux|dv|But di year get '''crase'''.|(katakata__85, But the year has been chaotic.)}} | ||
:* {{ux|dv|E con be like sey di world done '''crase'''. |(katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)}} | :* {{ux|dv|E con be like sey di world done '''crase'''. |(katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)}} |
Revision as of 08:41, 11 November 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English craze
Pronunciation
- krês
Adjective
- Sey person or tings no normal.
- Dis guy dey crase. — (Egbokhare_2020, This guy is crazy.)
- Once di man don drink, e go dey do like who dey crase. — (NSC_2021, As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: insanity
Noun
- Di way wey person or someting dey do wey no normal.
- Abi your brain don knock and you con still add crase join am? — (katakata__85, Are your brain cells twisted and you are now totally insane?)
- But di year get crase. — (katakata__85, But the year has been chaotic.)
- E con be like sey di world done crase. — (katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)
Synonyms
Translations
- English: chaos, disarray