Difference between revisions of "crawcraw"
(→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative form=== | ===Alternative form=== | ||
− | * [[crocro]] | + | * [[crocro]], [[krokro]] |
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''unkown'' | From English: ''unkown'' |
Revision as of 18:23, 30 April 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From English: unkown
Pronunciation
- krɔ̀krɔ́
Noun
- Wetin dey comot for person skin wey dey scratch person.
- Crawcraw just full dat your pikin head. — (NSC_2020, Your son has scabies all over his head.)
- You get crawcraw for yansh. — (Egbokhare_2020, You have scabies on your buttocks.)
Translations
- English: scabies