Difference between revisions of "drop"

 
(25 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* drɔ̀p
+
* drɔ̑p
 
<sm2>Pcm-ng-drop.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-drop.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-drop.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-drop.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 12
 
* Frequency rank in NSC treebank: 648
 
* Frequency in raw corpus: 456
 
* Frequency rank in raw corpus: 697
 
 
===Definition===
 
Make someting dey fall small small.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Someting reduce.
+
#Sey someting go down.
:* {{ux|dv|Di report say, ''Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious '''drop''' since 2014...''. |(bbc__37876, The report says '' Boko Haram, the world's most wicked terror group, has experience serious decrease since 2014...'')}}
+
#:* {{ux|dv| Di report say, ''Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious '''drop''' since 2014...''. |(bbc__37876, According to the report, ''Boko Haram, the world's deadliest  terror group, has experienced serious decline since 2014...'')}}
:* {{ux|dv|For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% '''drop''' from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem. |(bbc__49806, According to the report from health leading organization, 90,000 people died from measles; 84% dropped from more than 550,000 deaths for the year 2000.)}}
+
#:* {{ux|dv| For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% '''drop''' from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem. |(bbc__49806, According to the report from leading health organizations, 90,000 people died from measles, an 84% drop from more than 550,000 deaths for the year 2000.)}}
#Someting wey small.
+
#Someting wey dey tintinrin.
:* {{ux|dv|For Jehovah eye, this earth and everybody wey dey inside be like small '''drop''' of water from bucket. |(jw__16023, In Gods eyes, the earth and everybody in it, are like drops of water from a bucket.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}}
:* {{ux|dv|Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small '''drop''' of water. |(jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)}}
:* {{ux|dv|Na so, you go dey hustle make at least one '''drop''' of di water touch your body. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least one drop of the water touches your body.)}}
+
# Taxi wey be sey na only you and people wey you want go dey inside and e go carry you go where you want go.`
 
+
#:* {{ux|dv| Dis dress wey you wear so, take '''drop''' make de no match match di dress. |( Because of this dress you should take a private taxi so they don't stain it.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Some people no go come your house unless you call '''drop''' for dem. |( Some people won't agree to visit you unless you order a private taxi for them.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''drop''
+
* English: ''drop'', ''fall''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
drop: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
# - (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|dem go go '''drop''' '''drop''' '''drop''' money make im close mouth. |(deuber__2991, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De vote yi president afta two for seven candidates '''drop'''. |(bbc__27795, __no translation__)}}
 
#Make person come down from motor.
 
#: {{ux|dv|You go enter dis ting, eh taxi from here, you go '''drop''' for Kano road. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here; you will, alight at Kano road.)}}
 
#: {{ux|dv|I come ride my bicycle go meet the sister for where motor '''drop''' am. |(jw__27877, __no translation__)}}
 
#Make person leave someting
 
#: {{ux|dv|'''Drop''' di shoe. |(KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)}}
 
#: {{ux|dv|As I go, I wan '''drop''' di ten naira, |(BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)}}
 
#: {{ux|dv|I con get to '''drop''' news. |(WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__50, So I had to drop news reading.)}}
 
 
#: {{ux|dv|Con '''drop''' economics, |(ONI_17_A-Passion-For-Science_M__43, now dropped economics)}}
 
#: {{ux|dv|Di guy wan mah '''drop''' di boot. |(KAD_07_Receptionists_DG__202, The guy wanted me to drop the boot.)}}
 
 
#Make someting fall.
 
#Make someting fall.
#: {{ux|dv|Di warm go '''drop'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di worm go '''drop'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)}}
#: {{ux|dv|We country de di face plenty economic crisis for seka price for crude oil weh '''drop''', but de region avoid be worse situation when presidents dem for CEMAC bi take one tough decision, na so Daniel Onando, wey be di CEMAC economic and finance commission dia president explain. |(bbc__6596, __no translation__)}}
+
#Make person come down from [[motor]].
 
+
#:* {{ux|dv| You go enter dis ting, eh taxi from here, you go '''drop''' for Kano road. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)}}
#make condition dey reduce.
+
#:* {{ux|dv| I come '''drop''' from motor near di bar. |(NSC_2020, I alighted from the car close to the bar.)}}
#: {{ux|dv|Kidnapping be new phenomenon for Ghana, but in de last year chaw cases start dey '''drop'''. |(bbc__62401, __no translation__)}}
 
 
#Make person pay for someting.
 
#Make person pay for someting.
#: {{ux|dv|Sey why, if I wan carry dem play enter for inside eh ama like this, na like how much I fit '''drop'''? |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, Sey why, if I want to have them here in this hotel, like how much can I pay ?)}}
+
#:* {{ux|dv| Sey why? if I wan carry dem play enter for inside eh ama like dis, na like how much I fit '''drop'''? |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, So what? If I bring them to a brothel, how much would I pay?)}}
#: {{ux|dv|Other people dey wey be say na resignation letter dem '''drop''', say dem no wan follow Trump work again. |(bbc__79551, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Di money '''drop''' from my pocket. |(NSC_2020, The money dropped from my pocket.)}}
#: {{ux|dv|Even Nigerian singer MI Abaga '''drop''' one song about di car for im Fast Money Fast Cars 2008 hit single wia im feature Wizkid: She said what you driving baby boy cause an End of Discussion will signal end of discussion, na di line di rapper '''drop'''. |(bbc__47345, __no translation__)}}
 
 
#Make dem dey talk about someting.
 
#Make dem dey talk about someting.
#: {{ux|dv|My country people, how una see di issue wey we dey '''drop''' dis afternoon? |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My country people, how do you view the issue which we are di-... discussing this afternoon ?)}}
+
#:* {{ux|dv| My country people, how una see di issue wey we dey '''drop''' dis afternoon? |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My fellow citizens, how do you view the issue which we are discussing this afternoon?)}}
#: {{ux|dv|Oga Thiik say dem block am because di government no fit pay di software license fee of around $500,000, wey dem suppose '''drop''' every year. |(bbc__76944, __no translation__)}}
+
#Make person give anoder person [[egunje]].
#: {{ux|dv|Di only one wey dey '''drop''' na saliva. |(WAZA_07_Self-Medication_T__132, The only one which was dropping was saliva.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem go go '''drop''' '''drop''' '''drop''' money make im close mouth. |(deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)}}
#: {{ux|dv|Dey also talk say di way people been dey worry about di disease before don '''drop''', especially di way wey dem dey use tools wey go fit prevent di sickness, like bed nets, spraying of dia house and primary healthcare. |(bbc__30204, __no translation__)}}
+
#Make person put someting for somewhere.
 
+
#:* {{ux|dv|'''Drop''' di shoe.|(KAD_07_Receptionists_DG__220, Drop the shoe.)}}
====Derived forms====
+
#:* {{ux|dv| As I go, I wan '''drop''' di ten naira, |(BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110
 
 
 
====Antonyms====
 
* collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''alight, fall, bribe'', ''private taxi''

Latest revision as of 10:58, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English drop

Pronunciation

  • drɔ̑p

Play Play

Noun

  1. Sey someting go down.
    • Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014....  — (bbc__37876, According to the report, Boko Haram, the world's deadliest terror group, has experienced serious decline since 2014...)
    • For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem.  — (bbc__49806, According to the report from leading health organizations, 90,000 people died from measles, an 84% drop from more than 550,000 deaths for the year 2000.)
  2. Someting wey dey tintinrin.
    • Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water.  — (jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)
    • Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least a drop of the water touches your body.)
  3. Taxi wey be sey na only you and people wey you want go dey inside and e go carry you go where you want go.`
    • Dis dress wey you wear so, take drop make de no match match di dress.  — ( Because of this dress you should take a private taxi so they don't stain it.)
    • Some people no go come your house unless you call drop for dem.  — ( Some people won't agree to visit you unless you order a private taxi for them.)

Translations

  • English: drop, fall

Verb

  1. Make someting fall.
    • Di worm go drop.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
  2. Make person come down from motor.
    • You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here, and alight at Kano road.)
    • I come drop from motor near di bar.  — (NSC_2020, I alighted from the car close to the bar.)
  3. Make person pay for someting.
    • Sey why? if I wan carry dem play enter for inside eh ama like dis, na like how much I fit drop?  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, So what? If I bring them to a brothel, how much would I pay?)
    • Di money drop from my pocket.  — (NSC_2020, The money dropped from my pocket.)
  4. Make dem dey talk about someting.
    • My country people, how una see di issue wey we dey drop dis afternoon?  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My fellow citizens, how do you view the issue which we are discussing this afternoon?)
  5. Make person give anoder person egunje.
    • Dem go go drop drop drop money make im close mouth.  — (deuber__2991, They will keep bribing to shut him up.)
  6. Make person put someting for somewhere.
    • Drop di shoe.  — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Drop the shoe.)
    • As I go, I wan drop di ten naira,  — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)

Translations

  • English: alight, fall, bribe, private taxi