Difference between revisions of "fukufuku"
(→Naija) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
*As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am. | *As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am. | ||
− | :* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|( | + | :* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(The cloth was spongy as I was squeezing it.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 26: | Line 26: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am. | * Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am. | ||
− | :* {{ux|dv| Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey '''fukufuku''' well well. |( | + | :* {{ux|dv| Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey '''fukufuku''' well well. |(The bread sold at the shop by the junction is really soft.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''spongy'' , ''soft'' | * English: ''spongy'' , ''soft'' |
Revision as of 13:55, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
from Yoruba fùkú
Pronunciation
- fùkùfùkù
Noun
- Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat.
- Go look fuku
Translations
English: lungs
Adverb
- As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.
- Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am . — (The cloth was spongy as I was squeezing it.)
Translations
English: spongy
Adjective
- Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
- Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well. — (The bread sold at the shop by the junction is really soft.)
Translations
- English: spongy , soft