Difference between revisions of "hardman"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
a tough person, a cultist --    
+
# Guy wey get strong mind.
+
#:* {{ux|dv| You bin dey do '''hardman''' since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water. |(You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)}}
#: {{ux|dv|Make una free am o, na '''hardman''' o.|(Egbokhare }}
+
# Guy wey dey cult.
 
+
#:* {{ux|dv| [[Eke]] don move all dat '''hardman''' wey [[brush]] dat old [[lecturer]]. |(The police have arrested that cultist who beat the old lecturer.)}}    
 +
#:* {{ux|dv|Make una free am o, na '''hardman''' o.|(Please leave him alone; he is a dangerous man.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[jaguda]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
*  
+
* [[legbere]], [[jew]], [[jew man]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a tough person, a cultist
+
* English: ''macho'', ''cultist''

Latest revision as of 13:24, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: English hard and man

Pronunciation

  • hádmân

Play Play

Noun

  1. Guy wey get strong mind.
    • You bin dey do hardman since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water.  — (You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)
  2. Guy wey dey cult.
    • Eke don move all dat hardman wey brush dat old lecturer.  — (The police have arrested that cultist who beat the old lecturer.)
    • Make una free am o, na hardman o.  — (Please leave him alone; he is a dangerous man.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: macho, cultist