Difference between revisions of "jaasi"

 
Line 14: Line 14:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
*Make person know how tings dey go.
 
*Make person know how tings dey go.
:*{{ux|dv|Bros '''jaasi''', dem don settle dat mata [[taytay]].|Egbokhare_2020, Brother, wise up, that issue was resolved a long time ago.)}}
+
:*{{ux|dv|Bros '''jaasi''', dem don settle dat mata [[taytay]].|(Brother, wise up, that issue was resolved a long time ago.)}}
:*{{ux|dv|Dat babe don '''jaasi''' finish. Na she be di only person I dey enjoy for di TV program.| NSC_2020, That lady has really wised up.,She is the only one I enjoy watching in the TV program.)}}   
+
:*{{ux|dv|Dat babe don '''jaasi''' finish. Na she be di only person I dey enjoy for di TV program.|(That lady has really become wiser. She is the only one I enjoy watching in the TV program.)}}   
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[open eye]]
 
* [[open eye]]

Latest revision as of 15:53, 2 June 2023

Naija

Alternative Form

jasi

Etymology

From: Yoruba jaasi

Pronunciation

  • d͡ʒásí

Play Play


Verb

  • Make person know how tings dey go.
  • Bros jaasi, dem don settle dat mata taytay.  — (Brother, wise up, that issue was resolved a long time ago.)
  • Dat babe don jaasi finish. Na she be di only person I dey enjoy for di TV program.  — (That lady has really become wiser. She is the only one I enjoy watching in the TV program.)

Synonyms

Translations

  • English: to be street wise,