Difference between revisions of "material"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Someting wey de dey use dey make cloth.
 
# Someting wey de dey use dey make cloth.
#:* {{ux|dv| Use material wey go let you do di style well. |(NSC_2021, Use a material that will ensure the style comes out well.)}}
+
#:* {{ux|dv| Use material wey go let you do di style well. |(Use a material that will ensure the style comes out well.)}}
#:* {{ux|dv| Di '''material''' wey I get for house don too much. |(NSC_2021, The materials I have at home are too much.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di '''material''' wey I get for house don too much. |(The materials I have at home are too much.)}}
 
#  Person wey wey dey do well, wey good for someting.  
 
#  Person wey wey dey do well, wey good for someting.  
#:* {{ux|dv| Dat girl na better '''material'''. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths. |(NSC_2021, That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat girl na better '''material'''. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths. |(That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)}}
#:* {{ux|dv| Una get '''material''' for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw. |(NSC_2021, You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)}}
+
#:* {{ux|dv| Una get '''material''' for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw. |(You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 18:59, 3 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English material

Pronunciation

màtɪ́rɪ̀à Play Play

Noun

  1. Someting wey de dey use dey make cloth.
    • Use material wey go let you do di style well.  — (Use a material that will ensure the style comes out well.)
    • Di material wey I get for house don too much.  — (The materials I have at home are too much.)
  2. Person wey wey dey do well, wey good for someting.
    • Dat girl na better material. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths.  — (That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)
    • Una get material for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw.  — (You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)

Related forms

wife material

Translation

  • English: material, prospect, advantageous