Difference between revisions of "respect"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | #Wetin dey happen wey be sey person dey take better [[eye]] look person as person wey pass am. |
#:*{{ux|dv|But e good make you sofri use sense explain to am with '''respect'''. |(jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining a matter.)}} | #:*{{ux|dv|But e good make you sofri use sense explain to am with '''respect'''. |(jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining a matter.)}} | ||
#:*{{ux|dv|So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small '''respect'''. |(ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, I would change my attitude towards her so she would give me some respect.)}} | #:*{{ux|dv|So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small '''respect'''. |(ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, I would change my attitude towards her so she would give me some respect.)}} | ||
#Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting. | #Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting. | ||
− | #:*{{ux|dv|Guyman, '''respect''', '''respect'''. You too much o! |( | + | #:*{{ux|dv|Guyman, '''respect''', '''respect'''. You too much o! |(Guy, much kudos!)}} |
− | #:*{{ux|dv|We must give Zlatan '''respect''' as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football. |( | + | #:*{{ux|dv|We must give Zlatan '''respect''' as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football. |(Zlatan deserves kudos because he is still quite as prolific now as he was in the heydays.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 25: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person | + | * Make person dey take better [[eye]] look person as person wey pass am. |
:*{{ux|dv|You suppose '''respect''' me. |(ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)}} | :*{{ux|dv|You suppose '''respect''' me. |(ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)}} | ||
:*{{ux|dv|If you dey carry body down, e go make people dey '''respect''' you. |(jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)}} | :*{{ux|dv|If you dey carry body down, e go make people dey '''respect''' you. |(jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)}} |
Latest revision as of 11:15, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English respect
Pronunciation
- rɛ̀spɛ̂t
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person dey take better eye look person as person wey pass am.
- But e good make you sofri use sense explain to am with respect. — (jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining a matter.)
- So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small respect. — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, I would change my attitude towards her so she would give me some respect.)
- Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting.
- Guyman, respect, respect. You too much o! — (Guy, much kudos!)
- We must give Zlatan respect as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football. — (Zlatan deserves kudos because he is still quite as prolific now as he was in the heydays.)
Synonyms
Translations
- English: respect, kudos
Verb
- Make person dey take better eye look person as person wey pass am.
- You suppose respect me. — (ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)
- If you dey carry body down, e go make people dey respect you. — (jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)
Translations
- English: respect