Difference between revisions of "shame"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am. | * Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am. | ||
− | :* {{ux|dv| E good make we dey '''shame''' [[kurukere]] people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. |( | + | :* {{ux|dv| E good make we dey '''shame''' [[kurukere]] people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. |(It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)}} |
:* {{ux|dv| This one fit make you dey '''shame''' or even dey fear.|(jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)}} | :* {{ux|dv| This one fit make you dey '''shame''' or even dey fear.|(jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''be ashamed'', ''disgrace'' | * English: ''be ashamed'', ''disgrace'' |
Latest revision as of 17:50, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English shame
Pronunciation
- ʃêm
Noun
- Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
- Dat day, shame con catch me well, well. — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
- I never meet man wey no get shame like you. — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
- But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything. — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)
Translations
- English: shame
Verb
- Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am.
- E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. — (It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)
- This one fit make you dey shame or even dey fear. — (jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)
Translations
- English: be ashamed, disgrace