Difference between revisions of "spoil"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person dey do [[badbad]] tings. | #Make person dey do [[badbad]] tings. | ||
− | #:* {{ux|dv| kai! You don '''spoil'''! See wetin you dey watch? |( | + | #:* {{ux|dv| kai! You don '''spoil'''! See wetin you dey watch? |(Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dara don '''spoil''', na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone. |( | + | #:* {{ux|dv| Dara don '''spoil''', na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone. |(Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)}} |
# Make wetin bin good no good again. | # Make wetin bin good no good again. | ||
#:* {{ux|dv| Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}} | #:* {{ux|dv| Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}} | ||
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv| Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)}} | #:* {{ux|dv| Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)}} | ||
# Make dem talk bad about person. | # Make dem talk bad about person. | ||
− | #:* Abi wummi don '''spoil''' me give you? |( | + | #:* Abi wummi don '''spoil''' me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}} |
#:* {{ux|dv| De '''spoil''' am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.|(Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)}} | #:* {{ux|dv| De '''spoil''' am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.|(Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 18:42, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: spoil
Pronunciation
- spɔɪ̂
Verb
- Make person dey do badbad tings.
- kai! You don spoil! See wetin you dey watch? — (Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)
- Dara don spoil, na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone. — (Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)
- Make wetin bin good no good again.
- Who spoil am? — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)
- Make person or someting dabaru someting/ person plan.
- Wetin we fit do to spoil Satan plan? — (jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)
- Dis man don spoil my plan to comot today. — (jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)
- Na dat one dey spoil everything. — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)
- Make dem talk bad about person.
- Abi wummi don spoil me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}}
- De spoil am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat. — (Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: spoil, ruin, slander