Difference between revisions of "yanfuyanfu"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[yanfu yanfu]], [[nyanfynyafu]]
+
* [[yanfu yanfu]], [[nyafunyafu]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 13: Line 13:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na make someting plenti pass as person expect or pay for.
+
* Na make someting plenti pass as person dey expect.  
:* {{ux|dv|When God blessing for person life na dat '''yanfuyanfu''' type, even person wey blind go see am. |(NSC_Legbeti_2020, When God blesses you in abundance, even the blind will see.)}}
+
:* {{ux|dv|When God blessing for person life na dat '''yanfuyanfu''' type, even person wey blind go see am. |(When God blesses you in abundance, even the blind will see.)}}
:* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(NSC_Legbeti_2020, Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}}
+
:* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}}
:* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |(NSC_Legbeti_2020, Baby, I have loads of cash)}}
+
:* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |(Baby, I have a lot of money.)}}
 +
 
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
 
* [[awuf]], [[berekete]]
 
* [[awuf]], [[berekete]]
 
===Translation===
 
===Translation===
 
English: ''bonus'', ''giveaways''
 
English: ''bonus'', ''giveaways''

Latest revision as of 20:53, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • yànfùyànfù

Play Play


Noun

  • Na make someting plenti pass as person dey expect.
  • When God blessing for person life na dat yanfuyanfu type, even person wey blind go see am.  — (When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
  • Na to dey halah yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find.  — (Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
  • Baby, money dey Yanfuyanfu.  — (Baby, I have a lot of money.)

Synonyms

Translation

English: bonus, giveaways