Difference between revisions of "ozuo"

Line 15: Line 15:
 
* Person wey dey do like who no get sense.
 
* Person wey dey do like who no get sense.
 
:* {{ux|dv| You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be '''ozuo'''.| (Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)}}
 
:* {{ux|dv| You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be '''ozuo'''.| (Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)}}
:* {{ux|dv| If de no no be '''ozuo''' wetin go make dem dey trow dirty for road. |(If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)}}
+
:* {{ux|dv| If de no be '''ozuo''' wetin go make dem dey trow dirty for road. |(If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)}}
  
  

Revision as of 05:17, 9 September 2023

Naija

Alternative forms

ozuwo

Etymology

from Bini ozuo, 'foolish person'

Pronunciation

  • ɔ̀zwɔ̀

Play Play

Adjective

  • Person wey dey do like who no get sense.
  • You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo.  —  (Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)
  • If de no be ozuo wetin go make dem dey trow dirty for road.  — (If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)


Synonyms

mumu, odoyo

Antonyms

guyman, sabi person

Translations

  • English: fool