Difference between revisions of "cast"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, but di matter don '''cast'''. | (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}} | #:* {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, but di matter don '''cast'''. | (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dat club don '''cast''' naw. Any small team fit beat dem.|(That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)}} | #:* {{ux|dv|Dat club don '''cast''' naw. Any small team fit beat dem.|(That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)}} | ||
+ | # Make everybody con sabi someting wey be secret before. | ||
+ | #:* {{ux|dv| • Di way wey di matter '''cast''' eh, im no believe am. Im bin don dey tief money since, con dey give di gateman small. Im oga don sack deir two. | (He could not believe the manner which the issue became public knowledge. He had been stealing money for a while and he was also giving some to the gateman. His boss has sacked both of them.))}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 21:32, 27 February 2024
Naija
Etymology
From: English cast
Pronunciation
kâst
Verb
- Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
- If you no stop dis kurukere waka, I go cast you. — (If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
- Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am. — (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)
- Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.
- Omo, you don cast for street. — (Sir, you have been exposed.)
- I no know who go talk yeye talk o, but di matter don cast. — (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
- Dat club don cast naw. Any small team fit beat dem. — (That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)
- Make everybody con sabi someting wey be secret before.
- • Di way wey di matter cast eh, im no believe am. Im bin don dey tief money since, con dey give di gateman small. Im oga don sack deir two. — (He could not believe the manner which the issue became public knowledge. He had been stealing money for a while and he was also giving some to the gateman. His boss has sacked both of them.))
Related forms
Translation
English exposed