Difference between revisions of "clot"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''cloth'' ===Pronunciation=== * klɔ̂t <sm2>Pcm-ng-cloth.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-cloth.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin person dey w...") |
(No difference)
|
Latest revision as of 12:38, 28 February 2024
Naija
Etymology
From English: cloth
Pronunciation
- klɔ̂t
Noun
- Wetin person dey wear to cover body.
- I don baff, na to wear clot remain for me. — (I already had my bath, I only need to wear my dress.)
- Material wey person use dey do different tings
- As per sey I dey like use clot do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. — (Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)
- My tailor don spoil di clot wey I give am. — (My tailor has damaged the fabric I gave to her.)
Translation
English: fabric, dress,cloth