Difference between revisions of "confirm"
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv|Di guy na '''confirm''' lecturer. |(The guy is a good lecturer.)}} | #:* {{ux|dv|Di guy na '''confirm''' lecturer. |(The guy is a good lecturer.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Di man na '''confirm''' [[hegoat]]ǃ|(The man is lecherous!)}} | #:*{{ux|dv|Di man na '''confirm''' [[hegoat]]ǃ|(The man is lecherous!)}} | ||
+ | # Someting wey be [[surebanker]] | ||
+ | #:* {{ux|dv| • No worry just come, item 7 na '''confirm'''. | (Don’t worry, just come, food is guaranteed.)}} | ||
# As tings really be. | # As tings really be. | ||
#:* {{ux|dv|Na 178 pipo '''confirm''' dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. |(bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)}} | #:* {{ux|dv|Na 178 pipo '''confirm''' dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. |(bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)}} |
Revision as of 20:57, 28 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: confirm
Pronunciation
- kɔ̀nfâm
Adjective
- Someting wey make sense die.
- Someting wey be surebanker
- • No worry just come, item 7 na confirm. — (Don’t worry, just come, food is guaranteed.)
- As tings really be.
- Na 178 pipo confirm dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: right, correct, original, actual
Verb
- Make de look put for matter make de see if e be as de talk sey e be.
- Oldman go confirm di tory wey Tunde talk. — (Egbokhare_202, My father will verify what Tunde said.)
- We still dey try reach NSCDC to confirm dia side of di tori. — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)
Antonyms
Translations
- English: verify