Difference between revisions of "copy"

m (Conversion script moved page Copy to copy: Converting page titles to lowercase)
 
(19 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English copy
+
From English: ''copy''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kɔ̀pí
+
* kɔ́pì
 
<sm2>Pcm-ng-copy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-copy.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-copy.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-copy.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 258
 
* Frequency rank in raw corpus: 1113
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
copy: no definition -- Definition in Naija?
+
* Someting wey dem make wey resemble anoder thing [[wella]].
 
+
:* {{ux|dv|INEC say na '''copy''' of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use. |(bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad sey: I hope you get '''copy''' of di election results. |(bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that " I hope you get a copy of the election results.)}}
# nmod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|INEC say na '''copy''' of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use. |(bbc__57294, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get '''copy''' of di election results. |(bbc__41953, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Dis latest release no be from me but I get a '''copy''' of dat one too. |(bbc__2018, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But one '''copy''' of di Tintin adventures, Destination Moon wey US astronauts follow sign for am no sell market. |(bbc__23252, __no translation__)}}
 
# det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|But di '''copy''', '''copy''' too much. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__189, But the imitation is too much.)}}
 
#: {{ux|dv|I want all di result of H.I.V. test wey Eva take.Eva get one '''copy''' with am.You no understand. |(deuber__638, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di second '''copy''' come show with di bow-tie-wearing rabbit, wey di magazine art director Art Paul create. |(bbc__38163, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If dem claim say dem serve me, make dem show una '''copy''', afterall anytin wey court serve, dem must get dia own '''copy''', im tok. |(bbc__5441, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E go also include di day wey dem born di pikin as e concern any oder evidence like sey na di '''copy''' be di '''copy''' wey dem don certify for di record for Register of Births. |(hildrights__798, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Any register, book or record wey subsection mention, other people no go fit see am and di Chief Magistrate no go make any  '''copy''' wey dem certify give any body unless sey court make order. |(hildrights__103, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di Chief Registrar no go make '''copy''' wey dem certify give anybody or give any information inside give another person unless na court give di order sey make dem release am. |(hildrights__803, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Copy''' wey dem certify for di Fostered children register, if dem say dem stamp am or put am inside envelop seal am with seal of Chief Registrar, e go be wetin court go take as evidence  for everything wey dem write inside. |(hildrights__797, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[copycopy]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
+
* [[photocopy]]
 
 
====Antonyms====
 
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''duplicate''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
copy: to cheat in an exam -- Definition in Naija?
+
# Make dem make someting like anoder ting, or do someting di way wey anoder person do am.
 
+
#:* {{ux|dv|Make we '''copy''' dat Micheal Jackson's dance step. |(Let us imitate Micheal Jackson's dance step.)}}
 
+
# Make person write someting from anoder ting.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Abeg help me '''copy''' Sam number comot from dat my old phone wey i give you make I give Ben. |(Please help me copy Sam number out from my phone contact so I can give Ben.)}}
#: {{ux|dv|Tunde '''copy''' for di exam. |(Tunde cheated in the exam.)}}
+
#:* {{ux|dv| For primary school reach JSS3, de dey write note for board make students dey '''copy'''. But once you reach SS like dis, de go dey call di note for una, make una dey '''copy''' am.|(In primary school till junior secondary school, they may write on the board for the students to copy. But once you get senior secondary school, they'll dictate the notes for you to copy them down.)}}
# aux-nsubj-obj (frequency:32)
+
# Make person dey look anoder person answer dey write am for exam.
#: {{ux|dv|Make we '''copy''' Jesus, |(jw__22863, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|De '''copy''' for di exam. |(They cheated in the exam.)}}
#: {{ux|dv|Atletico don '''copy''' Chelsea |(bbc__17886, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Di panel work na to look dem two work make we for fit know which person '''copy''' di other for di exam. |(The panel is to determine who copied from who during the exam.)}}
# obj (frequency:31)
 
#: {{ux|dv|'''Copy''' dis link |(bbc__26204, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Copy''' Jesus Example |(jw__6108, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Who Gaius be, and why we need to '''copy''' im example? |(jw__46006, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One way na to '''copy''' how Jehovah take dey do things. |(jw__38249, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Jesus '''copy''' im Father example. |(jw__19972, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This is Nigeria: Why Falz '''copy''' America rapper Childish Gambino |(bbc__93701, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|We dey use hand '''copy''' am so that we fit use am for our study. |(jw__25484, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How you go take '''copy''' Jehovah example when person do wetin vex you? |(jw__15505, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|And e make dem to fit '''copy''' im character. |(jw__34087, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Yes we go fit because Jehovah make us to fit dey '''copy''' im character. |(jw__39690, __no translation__)}}
 
# - (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|You know sey we si~, we like '''copy''', '''copy'''. |(NST_cleaned__7509, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which one of dem you go like '''copy''', and why? |(jw__45713, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dey '''copy''' Jehovah, |(jw__6947, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And if we try dey '''copy''' im example, |(jw__1418, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|You know sey we si~, we like '''copy''', '''copy'''. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__81, You know that we si... we like copying.)}}
 
#: {{ux|dv|Which person example better pass to '''copy''' if we want endure and wetin help am fit do this one? |(jw__45811, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|That one go make you trust am, learn from am, and '''copy''' im better example. |(jw__22935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, as long as we remain with Jesus and '''copy''' e example, we too go get joy. |(jw__21714, __no translation__)}}
 
# aux-cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As e dey learn to get the “new character,” and dey '''copy''' Jesus example, e go dey help am dey mature as Christian. |(jw__26059, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no think say pickin suppose go dis kain events because children dey chook eye put everything well-well and dey '''copy''' wetin dem see, if you want make your pickin grow well, you no go do dat kain thing. |(bbc__3934, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
 
 
 
====Antonyms====
 
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to cheat in an exam
+
* English: ''to imitate'', ''mimic'', ''write'', ''cheat in an exam''

Latest revision as of 21:16, 28 February 2024

Naija

Etymology

From English: copy

Pronunciation

  • kɔ́pì

Play Play

Noun

  • Someting wey dem make wey resemble anoder thing wella.
  • INEC say na copy of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use.  — (bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)
  • Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad sey: I hope you get copy of di election results.  — (bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that " I hope you get a copy of the election results.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: duplicate

Verb

  1. Make dem make someting like anoder ting, or do someting di way wey anoder person do am.
    • Make we copy dat Micheal Jackson's dance step.  — (Let us imitate Micheal Jackson's dance step.)
  2. Make person write someting from anoder ting.
    • Abeg help me copy Sam number comot from dat my old phone wey i give you make I give Ben.  — (Please help me copy Sam number out from my phone contact so I can give Ben.)
    • For primary school reach JSS3, de dey write note for board make students dey copy. But once you reach SS like dis, de go dey call di note for una, make una dey copy am.  — (In primary school till junior secondary school, they may write on the board for the students to copy. But once you get senior secondary school, they'll dictate the notes for you to copy them down.)
  3. Make person dey look anoder person answer dey write am for exam.
    • De copy for di exam.  — (They cheated in the exam.)
    • Di panel work na to look dem two work make we for fit know which person copy di other for di exam.  — (The panel is to determine who copied from who during the exam.)

Translations

  • English: to imitate, mimic, write, cheat in an exam