Difference between revisions of "crase"
(12 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[craze]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''crazy'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* krês | * krês | ||
<sm2>Pcm-ng-crase.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-crase.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-crase.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-crase.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Sey person or tings no normal. | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis guy dey '''crase'''.|(This guy is crazy.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Once di man don drink, e go dey do like who dey '''crase'''.|(As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[craseman]], [[crasewoman]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[kolo]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''insanity'' |
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | crase | + | * Di way wey person or someting dey do wey no normal. |
− | + | :* {{ux|dv|Abi your brain don knock and you con still add '''crase''' join am? |(katakata__85, Are your brain cells twisted and you are now totally insane?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|But di year get '''crase'''.|(katakata__85, But the year has been chaotic.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|E con be like sey di world done '''crase'''. |(katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[braintouch]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''chaos, disarray'' |
Latest revision as of 21:39, 28 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English crazy
Pronunciation
- krês
Adjective
- Sey person or tings no normal.
- Dis guy dey crase. — (This guy is crazy.)
- Once di man don drink, e go dey do like who dey crase. — (As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: insanity
Noun
- Di way wey person or someting dey do wey no normal.
- Abi your brain don knock and you con still add crase join am? — (katakata__85, Are your brain cells twisted and you are now totally insane?)
- But di year get crase. — (katakata__85, But the year has been chaotic.)
- E con be like sey di world done crase. — (katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)
Synonyms
Translations
- English: chaos, disarray